Previous page Next page

iEmoji Feeds @lagos Father FC (LagosFather) 5

45.

LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
When I see your Faceeeeeeeee !!! Irony instagram.com/p/CReEGAblNDJ/…
18 Jul 21 copy & paste +upvote -downvote When I see your Faceeeeeeeee❤️❤️❤️😆 !!! Irony https://t.co/ORmy6yz3dC

46.

LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Even your Oga get Oga instagram.com/p/CPY1Nz9FLzJ/…
27 May 21 copy & paste +upvote -downvote Even your Oga get Oga 🤪😂😂😅😂🤣 https://t.co/qYqpOR8SPf
47.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Lol United United make una no fall una hand make we no use una do yeye
26 May 21 copy & paste +upvote -downvote Lol United United 😂🤣 make una no fall una hand make we no use una do yeye 😊
48.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Lol Dem Ban Okada and Keke Yet them no fit Ban Agbero why ? Cos dem need them to thieve Ballot Box
21 May 21 copy & paste +upvote -downvote Lol Dem Ban Okada and Keke Yet them no fit Ban Agbero 😂😂😂 why ? Cos dem need them to thieve Ballot Box 🤣🤣🤣
49.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Next post on IG drop this week na good week ooooo
12 Apr 21 copy & paste +upvote -downvote Next post on IG drop 🔥🔥🔥 this week na good week ooooo
50.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Person wey God send to bless you no go stress you before E bless you
19 Mar 21 copy & paste +upvote -downvote Person wey God send to bless you no go stress you before E bless you 🦅 https://t.co/rf2E30JiX3
51.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
How can a father call his own son Anaconda egg wtf
17 Feb 21 copy & paste +upvote -downvote How can a father call his own son Anaconda egg 😂😂😂😂😂🤣wtf
52.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Lol boys eyes Dey red ooo as some babes don decide to use Bob advice do New Year resolution
12 Jan 21 copy & paste +upvote -downvote Lol boys eyes Dey red ooo😂 as some babes don decide to use Bob advice do New Year resolution 😆
53.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
So if I promise you anything it is done oo no wait for alert check the account you already know say network no Dey friendly for 9ja
28 Nov 20 copy & paste +upvote -downvote So if I promise you anything it is done oo no wait for alert check the account 😁🤣 you already know say network no Dey friendly for 9ja
54.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Where my Kalakuta people ? I get some individuals for mind this week though Just #kalakuta
24 Nov 20 copy & paste +upvote -downvote Where my Kalakuta people ? I get some individuals for mind this week though ❤️ Just #kalakuta
55.
LagosFather
lagos Father FC @LagosFather
Lol na only babes I wan do giveaway for this week !! Why ? Because who run the world .............
09 Nov 20 copy & paste +upvote -downvote Lol na only babes I wan do giveaway for this week !! Why ? Because who run the world 🌎.............😂😊

...but wait! There's more!

45.

Bentley_SODMG
Bentley_SODMG @Bentley_SODMG
“@lynn_krysta: Thank You Jesus. , I really hate that there isn't a cross emoji...”

✞✟
08 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote “@lynn_krysta: Thank You Jesus. 💜⛪, I really hate that there isn't a cross emoji...” ✝✞✟
Previous page Next page
http://www.iemoji.com/feed/LagosFather
Back to top