❀

iEmoji Feeds @B.O.D (BOHHDDHEEE)

1.

BOHHDDHEEE
B.O.D @BOHHDDHEEE
One breeze blow me now, dem don sleep with my babe.
14 Mar 23 copy & paste +upvote -downvote One breeze blow me now, dem don sleep with my babe😞😭.

2.

BOHHDDHEEE
B.O.D @BOHHDDHEEE
Dem no even collect old note for Church again, dem return am for me, oga oo
17 Feb 23 copy & paste +upvote -downvote Dem no even collect old note for Church againπŸ’”, dem return am for me, oga oo
3.
BOHHDDHEEE
B.O.D @BOHHDDHEEE
Wizkid albums will always laugh last, na seed, no worry it will grow on u
21 Jan 23 copy & paste +upvote -downvote Wizkid albums will always laugh last, na seed, no worry it will grow on uπŸ‘πŸ˜‚
4.
BOHHDDHEEE
B.O.D @BOHHDDHEEE
Why all my ex want me back, una don go check my akosejaye abi, dem don tell you say 2023 na my year.
27 Dec 22 copy & paste +upvote -downvote Why all my ex want me backπŸ˜‚, una don go check my akosejaye abi, dem don tell you say 2023 na my yearπŸ˜‚πŸ‘.
5.
BOHHDDHEEE
B.O.D @BOHHDDHEEE
Messi don win, we don hear, but hope say u dey win for Real life sha, or na messi go sort your bills??? Dey play .
19 Dec 22 copy & paste +upvote -downvote Messi don win, we don hear, but hope say u dey win for Real life sha, or na messi go sort your bills??? Dey play πŸ‘.
6.
BOHHDDHEEE
B.O.D @BOHHDDHEEE
The way some of una dey chop indomie, una face suppose show for the next indomitables .
16 Dec 22 copy & paste +upvote -downvote The way some of una dey chop indomie, una face suppose show for the next indomitables πŸ˜‚.
7.
BOHHDDHEEE
B.O.DHE @BOHHDDHEEE
If I’m to credit you 10% of your networth, how much am I crediting you?
12 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote If I’m to credit you 10% of your networth, how much am I crediting you?πŸ˜‚
8.
BOHHDDHEEE
B.O.DHE @BOHHDDHEEE
You are too young to be having relationship issues, free your mind and focus on money.
02 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote You are too young to be having relationship issues, free your mind and focus on money✨.
9.
BOHHDDHEEE
B.O.DHE @BOHHDDHEEE
November, no vex again, i don beg u, abegggg.
01 Nov 22 copy & paste +upvote -downvote November, no vex again, i don beg u, abeggggπŸ™πŸ™πŸ™.
10.
BOHHDDHEEE
B.O.DHE @BOHHDDHEEE
Wizkid clear naaa. Big wiz clear!!!.
27 Oct 22 copy & paste +upvote -downvote Wizkid clear naaaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ¦…βœ¨. Big wiz clear!!!πŸ˜‚πŸ¦…πŸ¦….

...but wait! There's more!

1.

fakhright
fakhright @fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13 copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™Š
https://www.iemoji.com/feed/BOHHDDHEEE
Back to top