23.
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
"If we can play to our maximum then we can win the match." ๐๐ฟ๐ฎ๐ป๐ธ ๐๐ฎ๐บ๐ฝ๐ฎ๐ฟ๐ฑ
#SuperCup pic.twitter.com/nMb1GlgbXb
#SuperCup pic.twitter.com/nMb1GlgbXb
Retweet of status by @ChampionsLeague
13 Aug 19
copy & paste +upvote -downvote ๐ฌ "If we can play to our maximum then we can win the match." ๐๐ฟ๐ฎ๐ป๐ธ ๐๐ฎ๐บ๐ฝ๐ฎ๐ฟ๐ฑ
#SuperCup https://t.co/nMb1GlgbXb
24.
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
@Chelsea4Pidgin Una tweet Na banger!!! Make una keep the good job up. More grease to una elbow.
Retweet of status by @Eazzyprinz
26 Jul 19
copy & paste +upvote -downvote @Chelsea4Pidgin Una tweet Na banger!!! Make una keep the good job up. More grease to una elbow. ๐
25.
26.
27.
28.
29.
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
Charged up @hazardeden10 #CHEMCI pic.twitter.com/fPQIoiEwn3
Retweet of status by @beatsbydreUK
09 Dec 18
copy & paste +upvote -downvote Charged up โก๏ธ @hazardeden10 #CHEMCI https://t.co/fPQIoiEwn3
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
Baba God Abeg show us man city yansa today so we go fit knack dem wella
RT if you believe
RT if you believe
08 Dec 18
copy & paste +upvote -downvote Baba God Abeg ๐๐ show us man city yansa today so we go fit knack dem wella
RT if you believe
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
Bakayohama play well today. Dey play like dis dey go. twitter.com/TimoeB08/statuโฆ
Retweet of status by @Chelsea4Pidgin
27 Nov 18
copy & paste +upvote -downvote Bakayohama play well today. Dey play like dis dey go. ๐ https://t.co/Gr4LcbKNsI
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
Dis goal no be hia. Na hit. Eden Hazard dey on fire pic.twitter.com/5MVb6dhXHm
26 Sep 18
copy & paste +upvote -downvote Dis goal no be hia. Na hit. Eden Hazard dey on fire ๐ฅ https://t.co/5MVb6dhXHm
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
To jolly with him twin wey him wife born on July 29, Morata go dey wear numba 29 for him @ChelseaFC shirt! #CFCโฆ twitter.com/i/web/status/1โฆ
03 Aug 18
copy & paste +upvote -downvote To jolly with him twin wey him wife born on July 29, Morata go dey wear numba 29 for him @ChelseaFC shirt! ๐๐ #CFCโฆ https://t.co/l15HLewZJ9
30.
31.
32.
33.
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
You can watch Rob Green's first Chelsea interview in our app now!
che.lc/the5thstand pic.twitter.com/l9uv4jXUuf
che.lc/the5thstand pic.twitter.com/l9uv4jXUuf
Retweet of status by @ChelseaFC
26 Jul 18
copy & paste +upvote -downvote ๐ฅ You can watch Rob Green's first Chelsea interview in our app now!
๐ฒ https://t.co/zhGX5RrZrE https://t.co/l9uv4jXUuf
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
Baba Passion dey enjoy oo. Dem don link am to @acmilan. Since dem collect him job, dem no fit collect him flexingโฆ twitter.com/i/web/status/1โฆ
25 Jul 18
copy & paste +upvote -downvote Baba Passion dey enjoy oo. ๐ Dem don link am to @acmilan. Since dem collect him job, dem no fit collect him flexingโฆ https://t.co/qaLpaGimyC
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
@frankedoho Oga na our Bakayokohama you dey describe so? You wicked!
16 Jul 18
copy & paste +upvote -downvote @frankedoho Oga na our Bakayokohama you dey describe so? You wicked!๐
Chelsea In Pidgin ๐
@Chelsea4Pidgin
For Cobham today... pic.twitter.com/YSMecxfQEs
09 Jul 18
copy & paste +upvote -downvote For Cobham today... ๐ช https://t.co/YSMecxfQEs
...but wait! There's more!
23.
fakhright
@fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13
copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* ๐๐๐