1.
ella ngoziβ
@ellangozi4
Good morning y'all
God na the same twitter me self dey use ooo.
God na the same twitter me self dey use ooo.
24 Mar 23
copy & paste +upvote -downvote Good morning y'all π
God na the same twitter me self dey use ooo.
2.
ella ngoziβ
@ellangozi4
I act like I'm okay but deep down I miss my Man so much I want to whisper naughty things to his ear and tell himβ¦ twitter.com/i/web/status/1β¦
19 Feb 23
copy & paste +upvote -downvote I act like I'm okay but deep down I miss my Man so much π₯ΊI want to whisper naughty things to his ear and tell himβ¦ https://t.co/cjCPecOvgy
3.
4.
5.
6.
7.
ella ngoziβ
@ellangozi4
So one day now person pikin go come marry me... me wey still dey watch disney junior
22 Oct 22
copy & paste +upvote -downvote So one day now person pikin go come marry me... me wey still dey watch disney junior πππππ
ella ngoziβ
@ellangozi4
20-10-20
RIP to the souls that was lost. May their souls rest in peace. May Nigeria never happen to us.
RIP to the souls that was lost. May their souls rest in peace. May Nigeria never happen to us.
Retweet of status by @adeewunmi
20 Oct 22
copy & paste +upvote -downvote 20-10-20ππ
RIP to the souls that was lost. May their souls rest in peace. May Nigeria never happen to us.π
ella ngoziβ
@ellangozi4
E be like say my bf don forget say him get girlfriend oo I no con understand again
25 Sep 22
copy & paste +upvote -downvote E be like say my bf don forget say him get girlfriend oo ππ I no con understand again
ella ngoziβ
@ellangozi4
Customers are on your TL... Epp retweet
Samsung 49β curved 4K UHD HDR smart tv ,
β¦240k
Dm @realonlinealaba foβ¦ twitter.com/i/web/status/1β¦
Samsung 49β curved 4K UHD HDR smart tv ,
β¦240k
Dm @realonlinealaba foβ¦ twitter.com/i/web/status/1β¦
30 Jul 22
copy & paste +upvote -downvote Customers are on your TL... Epp retweet π€²πΎ
Samsung 49β curved 4K UHD HDR smart tv ,
β¦240k
Dm @realonlinealaba fo⦠https://t.co/ihcw34xPNh
ella ngoziβ
@ellangozi4
Try dey cut your babe waist beads once in a while during knacks, your eyes fit clear.
I just say make i reason una
I just say make i reason una
Retweet of status by @LeninPark4
22 Jul 22
copy & paste +upvote -downvote Try dey cut your babe waist beads once in a while during knacks, your eyes fit clear.
I just say make i reason unaπ€£π€£πΆ
8.
9.
10.
11.
ella ngoziβ
@ellangozi4
The day wey I go receive romantic good night message ehhn una no go sleep for this that day
13 Jul 22
copy & paste +upvote -downvote The day wey I go receive romantic good night message ehhn una no go sleep for this that day π©π
ella ngoziβ
@ellangozi4
Shebi u no wan marry
Cold go kee you this night
Cold go kee you this night
16 Jun 22
copy & paste +upvote -downvote Shebi u no wan marry
Cold go kee you this night π
ella ngoziβ
@ellangozi4
Who go take me on a date oo na only chivita active juice I go order
15 Jun 22
copy & paste +upvote -downvote Who go take me on a date oo na only chivita active juice I go order πππππ
ella ngoziβ
@ellangozi4
Your mama shout for you,you shout back but your boyfriend shout for you u start to cry
23 May 22
copy & paste +upvote -downvote Your mama shout for you,you shout back but your boyfriend shout for you u start to cry π
...but wait! There's more!
1.
fakhright
@fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13
copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πππ