12.
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
- I want to work for it because Nobody can give me private jet if I beg for it twitter.com/mrgbafun_/statβ¦
Retweet of status by @HABEEBMAYOWA
11 Jul 22
copy & paste +upvote -downvote - I want to work for it because Nobody can give me private jet π© if I beg for it π¨βπ» https://t.co/AfArccRZGg
13.
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
Incase your Alfa call you say make you con run one work for body, no mind ham o , he wan use your money do ileya ni
30 Jun 22
copy & paste +upvote -downvote Incase your Alfa call you say make you con run one work for body, no mind ham o , he wan use your money do ileya ni πΆπΏββοΈπ³οΈ
14.
15.
16.
17.
18.
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
Egbon Adugbo don buy Lexus before me , I no go give any Egbon shishi again
04 Jun 22
copy & paste +upvote -downvote Egbon Adugbo don buy Lexus before me , I no go give any Egbon shishi again πΆπΏββοΈπ³οΈ
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
No go die for who no fit cross road for you
04 May 22
copy & paste +upvote -downvote No go die for who no fit cross road for you πΆπΏββοΈπ³οΈ
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
I talk ham , I know say una dey mix ham, I know wetin I dey hear pic.twitter.com/BFTZVgItnX
26 Dec 21
copy & paste +upvote -downvote I talk ham , I know say una dey mix ham, I know wetin I dey hear πΆπΎββοΈπ³οΈ https://t.co/BFTZVgItnX
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
Stop hating sinners on behalf of God, God go still punish you if you no repent from your own sin too
07 Dec 21
copy & paste +upvote -downvote Stop hating sinners on behalf of God, God go still punish you if you no repent from your own sin too
πΆπΎββοΈπ³οΈ
E GO SOON GREEN π’
@mrgbafun_
For this life you get who dey give you money and you get who you dey give money
05 Dec 21
copy & paste +upvote -downvote For this life you get who dey give you money and you get who you dey give money πΆπΎββοΈπ³οΈ
19.
20.
21.
22.
E NO GO RED FOREVER π
@mrgbafun_
Commot for my way if all you do is to assume the money will come without putting in work
23 Sep 21
copy & paste +upvote -downvote Commot for my way if all you do is to assume the money will come without putting in work πΆπΎββοΈπ³οΈ
E NO GO RED FOREVER π
@mrgbafun_
@mrgbafun_ Lmao mama shock
Retweet of status by @owokintan010
07 Sep 21
copy & paste +upvote -downvote @mrgbafun_ Lmao mama shock π€£β€οΈ
E NO GO RED FOREVER π
@mrgbafun_
Na me go ask for your aza myself when I cash out , as you never hear from me try pray for me
02 Jul 21
copy & paste +upvote -downvote Na me go ask for your aza myself when I cash out , as you never hear from me try pray for me πΆπΎββοΈπ³οΈ
EMUSHEWA O π
@mrgbafun_
Pesin wey borrow me money just dey post gun since , Abeg wetin e mean
21 Apr 21
copy & paste +upvote -downvote Pesin wey borrow me money just dey post gun since , Abeg wetin e mean πͺ πΆπΎββοΈπ³οΈ
...but wait! There's more!
12.
fakhright
@fakhright
astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat*
14 Jan 13
copy & paste +upvote -downvote astaghfirullah peng.krim guaaaaaaaa..............a *salto sambil solat* πππ